Search
Guest
Sign Up
Login
New Post
Sections
₦0
What's Up?
Downloads
Shop
Chat
Tools
Advertise
Join the Publishers' Program
. Get paid for writing.
Recharge DSTV, GOTV, StarTimes, & PREPAID METERS on
https://billy.africa
Jalingo.co
Lifestyle
Fun & Jokes
Poisoned Beans
Poisoned Beans
Share
Tweet
Spottykay
Publisher
Dem say boko
haram don poison beans
and i buy half bag for
house. From di one wey
i cook, i giv my dog
‘bingo’ make e first
test am, 45mins lata
bingo stil dey waka, I
dey jolly den i eat my
own. Afta i eat finish,
my gateman run come
tel me say bingo don
die, hey! I run enta
house and drink full
gallon of palm oil for my
belle. I dey tink my life
come outside, my
gateman com dey tell
me say di driver wey kill
bingo wan come beg
me. If na u, wetin u go
do di gateman?
Sir-Phil
Mod.
Toh! Gateman don help you make life confession, better follow up by giving your life to Christ
(sirphil)
Share
Tweet
Related Topics
Title / Started by
between rice nd beans which 1 is consume most in nigeria
Started in
Food
which one is a nigerian food(1)jollof rice (2)beans?.
Started in
Food
Poisoned Beans. LMAO!
Started in
Fun & Jokes
Top Sections
See More
Trending
This forum does not have any topics.
Top Posters This Month (500 Credits)
(See More)