Search
Guest
Sign Up
Login
New Post
Sections
₦0
What's Up?
Downloads
Shop
Chat
Tools
Advertise
Join the Publishers' Program
. Get paid for writing.
Recharge DSTV, GOTV, StarTimes, & PREPAID METERS on
https://billy.africa
Jalingo.co
Lifestyle
Fun & Jokes
ObOY nA DiE!!
ObOY nA DiE!!
Share
Tweet
iyke
U dey do opening prayer for 3am
in d Night Club.
( Na God go slap ur mouth.)
U come back from dubai after
2weeks dey form British accent.
(Jolly jus come)
U be house boy u come dey play
Rick Ross - I am the
Boss.
(for how na.....mumu)
U dey add water to egg say e for
plenty when u fry am.
( Why u no kukuma add yeast
na....olodo).
U no go university, and u dey
find ur name for NYSC
postings.
(Na yeye dey worri u.)
House dey burn, you wan use gas
do fire extinguisher
.( Hahahahaha....Na u get sense
pass)
U dye say Terry G's music dey
inspire u
( unto which level na)
U carry candle dey look for
where fuel dey smell from.
(continue na,u go soon see am)
U call MTN to tell dem sey ur free
browsing has stopped
working.
(Lolzzzzzzzzz...Oshofree don carry
go)
When pastor talk say 'Do
something crazy for the Lord'
u come carry church offering run
(na who wan chase
u na?.
)
Finaly U read dis finish and u no
come like or share am(haba
nau,na stingyness dey worry
u..lol)
Slick
toyebobo
U make sense
Oluwatoye
Share
Tweet
Top Sections
See More
Trending
This forum does not have any topics.
Top Posters This Month (500 Credits)
(See More)