Guest Sign UpLoginNew PostSections ₦0What's Up?DownloadsShopChatToolsAdvertise
Join the Publishers' Program. Get paid for writing.
Click here for FOOTBALL LIVE SCORES for ALL matches played today.


Alakowe
Publisher
1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'?
No bros, na picmix...lol

2. Nepa brings light and
everyone in the neighbourhood
shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that?
No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!

3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'?
Em well, e juz dey practice how to vomit.

4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?"
No oh, I come buy bread wey I go chop for dream.

5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am
for OLX...

6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake?
no ohhhh, I dey sleep walk...
.
7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?"
Nah new yam festival.. *LMAO*
.
8. My neighbour sees me
opening the gates to drive out and asks me, U dey comot?
Not at all... I be the new
gateman...

9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey
watch?
No naa... I dey discuss with Osuofia...

10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so?
No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread.
You are free to add yours, 9ja I hail


So Funy

Related Topics








Top SectionsSee More

Trending
This forum does not have any topics.

Top Posters This Month (500 Credits)
(See More)