Guest Sign UpLoginNew PostSections ₦0What's Up?DownloadsShopChatToolsAdvertise
Join the Publishers' Program. Get paid for writing.
Recharge DSTV, GOTV, StarTimes, & PREPAID METERS on https://billy.africa


Most music producers dont look out for real talents like me,i'm a good rapper and i challenge alloyall to a free style battle.


They dnt luk for u coz u dnt luk for dem...na ur fault...no worth...nai be di result........
No be sey i no lash, crash, smash... bt be lyk flash wey fly so high just high lyk kite...we dey for sky....Men...i no myn...mymy no bi my tim, or lime...ehnn..abi na rhyme...bros ei no reach.....
Luk..na ma land be dis..i no get ur tym...he no dey 4 my side..see,i no dey lie...if i start na.,dey go say he don com....
Ma tel u na.bros,i hate dose dat brag, sag & nag abt swag dey lack..ehenen..dey ar mad braggers.
Revolutionaryx, na ur fault.
maybe u no fi rap or u dey blab. If dey slap u with rap u abeg go lick butter
Operakid
I no blame u bcos u rap lyke ajebuta.
come 4 a little lesson so that u wil be better,maybe later but i'll bepaid rather
Operakid
No dey dull lyk gospel fool, just take 1 out of 2.no dey talk just luk make ur master cul
Operakid
na who bi cul master, mr operakidding crook..see ur name done change lyk hook,, con be lyk swazzy., no be sey hi get body... i dey 4 worri na my land be dis.... .u cnt fall my hand, nt when am alyf....
i rather be a fence, dan see you mess-sence talling less...
rappings no start jst 2day, hi don dey since tale, der nova bon u then...
men., na later case!!!!!!!!



Related Topics








Top SectionsSee More

Trending
This forum does not have any topics.

Top Posters This Month (500 Credits)
(See More)