Guest Sign UpLoginNew PostSections ₦0What's Up?DownloadsShopChatToolsAdvertise
Join the Publishers' Program. Get paid for writing.
Recharge Your Prepaid Meter, DSTV, GOTV, StarTimes on Billy Africa


Spottykay
Publisher
Dem say boko
haram don poison beans
and i buy half bag for
house. From di one wey
i cook, i giv my dog
‘bingo’ make e first
test am, 45mins lata
bingo stil dey waka, I
dey jolly den i eat my
own. Afta i eat finish,
my gateman run come
tel me say bingo don
die, hey! I run enta
house and drink full
gallon of palm oil for my
belle. I dey tink my life
come outside, my
gateman com dey tell
me say di driver wey kill
bingo wan come beg
me. If na u, wetin u go
do di gateman?


Toh! Gateman don help you make life confession, better follow up by giving your life to Christ
(sirphil)

Related Topics








Top SectionsSee More

Trending
This forum does not have any topics.

Top Posters This Month (500 Credits)
(See More)